Meme
Babe na general name, if you like do transfer 😂😂😂😂
Reach students who are already here — or help keep this free for them.
222 threads
Babe na general name, if you like do transfer 😂😂😂😂
How's your Sunday going?
Anybody wey fine pass me na Ai😏😏
Do you stay alone You wan rent house for me😏😏
You no fit date or marry poor guy , but na Cray fish Una dey use cook for family house eeh fine girl 💔😭😂
🎭Our father who art in heaven, no be small thing dey happen for earth oo...🤲😪 Tell angel Gabriel make he blow the trumpet make everybody rest abeg.🤌🏽😂 Happy Sunday y'all 🥰
Hello, new here please follow me and I’ll follow back
I need a genuine friend
I need someone to talk to Am bored Indicate if interested
Please is there any female here that wont be traveling for the holidays? Indicate lets be friends
I wake up today say make I walka find girl way go love me without money, Omo I nearly reach Sambisa forest o... FUO girls must I drive benz? 😩

Happy Sunday y’all Na me fess wish Ona,sha go church. Yes you😎
So you guys are not loved at home? If anybody ask me that question I go tear ham slap. Rubbish
To do ritual no hard oo na to follow instructions be the issue🤧 Which one be "you must not laugh on fridays" 😩
Imagine getting kidnapped when you have sweetie and they tied your hand omo 😳 🤧 😂😂

🗣️: His not my type But you stopped posting Ice cream and Pizza on your status eh fine girl 😂😂😏
Make una follow back make thunder nor fire una nyash 🤬
Hello
Posts reflect individual opinions only. Do not share personal information with anonymous users — FUO Connects is not responsible for interactions between users. Read our disclaimer.