Big Vinto Boutique·57 minutes agoGeneral2Love been dey cure madness before but now, na love dey cause madness.😹🤣🤣🤣🤣❤️0Read
Big Vinto Boutique·3 days ago8This one wey this app dry this days, @fuo connect wetin dey sup na??? Do something. The awareness is going down ooo. Do more adverts, you have many groups, haba❤️0Read
Big Vinto Boutique·last week24. Doctor wants you to be sick . Lawyer wants you to be in trouble . But na only thief dey pray make you dey successful 🤷♀️🤷♀️🤧🙂1 reaction❤️10Read
Big Vinto Boutique·last week18What do you do for a living??? I follow get Dangote Refinery ✌️😂❤️0Read
Big Vinto Boutique·last week16My neighbor bought iPhone 17 pro max worth 2.5 million and still had the gvts to beg me for onions. I told him to download it😂💔 I do bad???❤️0Read
Big Vinto Boutique·2 weeks agoGeneral33@FUO Connects abeg help me call my fellow Chelsea fans make we gather here for Bachelor's Eve, Arsenal FC don marry us true true o 🤣😂🤦♀️5 reactions❤️55Read
Big Vinto Boutique·2 weeks ago28Omor i dey vote Atiku ooo Na to swear abi? I go swear die instead of me to write exam.4 reactions❤️42Read
Big Vinto Boutique·2 weeks ago21FUO make una tie una wrapper well oo I dey foresee school fees increments2 reactions❤️20Read
Big Vinto Boutique·2 weeks ago16Life of a student 😂🤣🤦♀️ Abeg add 100 naira for charges oo1 reaction❤️10Read