Anointed Ogbeide·yesterdayGeneral8Why pastor go cover is with the blood of Jesus,and he dey drive bullet proof car still carry security join🤔🫤1 reaction❤️10Read
Anointed Ogbeide·2 days agoGeneral9What goes around fit nor come around ohh, e fit finish b4 dem e reach where u dey sef😂😂❤️0Read
Anointed Ogbeide·2 days agoGeneral11Omo I nor know why mothers nor dey fall sick from plenty talk..🤔 If na me talk plenty talk I go just sick Omo..🫤❤️0Read
Anointed Ogbeide·3 days agoGeneral9Omo if everyday na 4 d thief which day d owner own won come🤔🤔🤔😂 U guys are making mistake somewhere ohh 😆1 reaction❤️10Read
Anointed Ogbeide·5 days agoGeneral11Anything life throws at you, dodge am make e hit another person.. Nor go loose guard ohh❤️0Read
Anointed Ogbeide·6 days agoGeneral16Nor worry that girl that have join herself with u, will be used to cure Konji inasmuch as u dey use rubber..Don't push her away, Genotype will do d job😂❤️0Read
Anointed Ogbeide·last weekGeneral17U wear suit dey feel funky, we sef wear native Only legends understands😎❤️0Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral22Now imagine say na when I get sweetie dem kidnap u, dem come even tie ur hand 4 back, how will I feel😂🤣2 reactions❤️21Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral18Omo e nor get how or wetin women go do u as a man, Nor let us catch u with man.. Dat day u too chop beat1 reaction❤️10Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral16A girl will make you angry and then get angry because you’re angry so now you have to say sorry for being angry cause being angry made her angry😂❤️0Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral16Find out what will happen if you stay consistent and refuse to give up.💪 Good morning fams❤️0Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral20I'm not thrilled by ur beauty wen u use 24kGldn and white capsule dey patch🤣🤣 Life don pass Soo abeg😂1 reaction❤️10Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral20I don't know abt pple but for me if I see banny I dey know if she go worwor for future or fine later😂.1 reaction❤️10Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral25Nothing last forever, so anything wen u get now abuse am😇1 reaction❤️15Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral17A niggas biggest asset is believing He'll win💯✅1 reaction❤️10Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral14I don get new occupation ohh.. “Just a token of 5k I go help u deny belle”.. Abeg nor cary my work go outside🤲🏻🙏🏼1 reaction❤️10Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral12Life of a 2026 Nigerian youth na solve one problem, get 3 free❤️0Read
Anointed Ogbeide·2 weeks agoGeneral14Sometimes, instead of wasting time on love just use dat time learn Hausa language so dat aboki go dey sell beta suya 4 u or go train foul🐓🐔😐❤️0Read
Anointed Ogbeide·3 weeks agoGeneral14Apple nor just dey pity Nigerian girls t*to at all..🤦🏻♂️ Now why dem won launch iPhone 18 again..❤️1Read
Anointed Ogbeide·3 weeks agoGeneral11Person go wake up with hope in the morning, Sportybet go turn u to one of the common hopeless man in the evening What a life😭1 reaction❤️10Read